Wizkid – Mood ft Buju

Wizkid – Mood ft Buju Music Mp3 Download

Wizkid the Nigerian Singer and song writer released his single track titled “Mood” which we made available for Free Mp3 Download.

Wizkid is a promising artist that gives out the best in the music production.

Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

DOWNLOAD

Watch Wizkid – Mood ft Buju YouTube Video Below

Wizkid – Mood ft Buju Lyrics

I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
Something wey come cooli my body
Tell me will you do
I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
Something wey come cooli my body
Tell me will you do
Make we go dey sempe
But some liquor dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head, I swear
Na you dey cool my stress, oh yeah
Make we go dey sempe
But some liquor dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head, I swear (yeah, yeah)
Na you dey cool my stress, oh yeah (yeah, yeah)
I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
I know say all cost pass money but as e wan do
I’m in the big mood
Girl, I dey want you
Na only you wey fit cooli my body nobody but you, . Yeah
Every night I go dey rock your body o
Baby girl, we go dey no solo o
Nobody fit tell me to leave my baby o
Bend every night e fit turn to baby o
Me and you when you wake up, girl, you splashing on me o
Girl, look like sweat all on me o
Like the design you be dripping on me o
Maybe that’s why I no fit leave, yeah yeah
Oh, I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
Something wey come cooli my body
Tell me will you do
I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
Something wey come cooli my body
Tell me will you do
Make we go dey sempe
But some liquor dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head, I swear
Na you dey cool my stress, oh yeah
Make we go dey sempe
But some liquor dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head, I swear
Na you dey cool my stress, oh yeah
Baby baby girl, you know
When the money don dey shey show
Say na Starboy, big Wiz, Big Daddy enter the show
We no dey mind person omo, we just come here mind our own
A gbomo wa but a ma gbomo lo
Omo like 20 standard yo
We no dey mind person, we never kill person o
Every night I go dey rock your body o
Baby girl, we go dey no solo o
Nobody fit tell me to leave my baby o
Bend every night e fit turn to baby o
Me and you when you wake up, girl, you splashing on me o
Girl, look like sweat all on me o
Like the design you be dripping on me o
Maybe that’s why I no fit leave, yeah yeah
Oh, I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
Something wey come cooli my body
Tell me will you do
I’m in the big mood
Girl, I dey feel you
Something wey come cooli my body
Tell me will you do
Make we go dey sempe
But some liquor dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head, I swear
Na you dey cool my stress, oh yeah
Make we go dey sempe
But some liquor dey do me jeje
Get somethings wey dey bother my head, I swear
Na you dey cool my stress, oh yeah

About Heiress 4666 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.