Davido – NA MONEY ft. The Cavemen & Angélique Kidjo

Davido – NA MONEY ft. The Cavemen & Angélique Kidjo Music Mp3 Download

The Multi-Talented Singer and Songwriter Davido released this single track titled “Na money” which we made available for Free Mp3 Download.

Davido is a promising artist that gives out the best in music production.

Always visit trendmusics.com for the latest Music from your favourite artist around the globe.

We keep you updated on the Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

Stream & Download Davido – NA MONEY ft. The Cavemen & Angélique Kidjo Music Mp3 Below:

Download MP3

Davido, The Cavemen & Angelique Kidjo – Na Money Lyrics

Intro
Sawa, sawa

Chorus: The Cavemen & Davido
She say “Body’s perfect, shebi money’s involve”
Me I tell am “No worry, I carry am come”
Even Gucci, Prada, I give am Fendi and Dior
Give her everything ’cause she deserve it and more
Dem say, shawty say “Na money, na money, na money”
Na money oh-oh-oh-oh-oh-oh
I dey trip for the body oh
Her body, her body, na body
Na money oh-oh-oh-oh-oh-oh
Dem say, shawty say “Na money, na money, na money”
Na money oh-oh-oh-oh-oh-oh
I dey trip for the body
Her body, her body, na body
Na money oh-oh-oh-oh-oh-oh

Verse 1: The Cavemen & Davido
Shawty say “She go whine am for me”
If I go dash am money
Shawty say “She go roll am for me”
If I go dash am money
And na you dey make my heart trumble (Trumble, baby I go give you everything you want)
Be like mami water, why you fine like this? oh (Make I no dey wait, make I carry you go)
If you looku well, no be only me come
I carry paddie dem, dem bringing money come
I say we no go go, till the money confirm
Go call your paddie dem, say there’s money on ground
Dem no dey chop life oh (Money)
Money go surplus oh (Money)
Mo ni ke chop life oh (Money)
Ike no dey fine pass person like this oh

Chorus: The Cavemen
She say “Body’s perfect, shebi money’s involve”
Me I tell am “No worry, I carry am come”
Even Gucci, Prada, I give am Fendi and Dior
Give her everything ’cause she deserve it and more

Verse 2: Angelique kidjo
…..

Outro
Shawty say “She go whine am for me”
If I go dash am money
Shawty say “She go roll am for me”
If I go dash am money
Sawa
I go give you all you want oh (Iwotago)
Gucci, Fendi and Prada (Iwotago)

Watch Davido – NA MONEY ft. The Cavemen & Angélique Kidjo Youtube Video Below

About Heiress 4666 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.