Davido – Jowo [Starring Nengi & R.M.D]

Davido – Jowo Music Mp3 Download

Davido the Nigerian singer and song writer released his single track titled “Jowo” which we made available for Free Mp3 Download.

Davido is a promising artist that gives out the best in the music production.

Always visit trendmusics.com for your latest Music from your favorite artist around the globe.

We keep you updated on Latest Naija Music MP3, Fakaza (South Africa Songs), Hip Hop, Album, Lyrics and Music Videos.

DOWNLOAD

Watch Davido – Jowo YouTube Video Below

Davido – Jowo Lyrics

Intro]
My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 1]
One time, tiri gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you, try dem no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man calm down, man down for only you, yeah

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my еyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my еyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 2]
Amina, zomana
Answer me jo, chasin’ me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu mina
Mo la e go, gbo temi na
No-no no me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
(Magic Boy, take it easy on the beat

About Heiress 4666 Articles
I am a Lady of Self Independent, Music Lover, & a Blogger, connect with me on (Facebook: Esther King) For Business Purpose Only...

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.